Home » Commas Lyrics – Ayra Starr

Commas Lyrics – Ayra Starr

by Msong Lyrics

Commas Lyrics latest song by Ayra Starr. The lyrics were written by Michael Ovie Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Oyinkansola Sarah Aderibigbe. and Prince Omoferi and produced by Ragee, London, and AOD

Commas Song Details

SongCommas
Artist/SingerAyra Starr
LyricsMichael Ovie Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton,
Oyinkansola Sarah Aderibigbe. and Prince Omoferi
ProducedRagee, London, and AOD
Label Ayra Starr

Commas Music

Commas Lyrics

Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

Na which kind life were I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh

Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I’m not ready for confusion, oh

Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone

Barbados, Havana, livin’ life
See my fire burnin’ bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I’m allergic to sokuso
I’m not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I’m not ready for confusion (Confusion)

Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

You may also like

Leave a Comment

* By using this form you agree with the storage and handling of your data by this website.

msonglyrics logo

Msonglyrics is your ultimate source for the latest and most popular song lyrics from Telugu, Hindi, English, Devotional, and much more